Hahaha if no be @preshy007 wey go post me where I dey chop theirs casting for no happen π€£ππ€£π€£ and she promised me sey she no go post am π€£π€£π€£πππππ
You are viewing a single comment's thread from:
Sort: Β Trending
Hahaahhahah
I no post that particular one ohhh.
I just pity u mak u for no cryπ€ͺπ€ͺπ€ͺ
You dey hearam she no post the real one, you people will never make heaven
Hahaha π€£π€£π€£π€£ if I go heaven now I no go they chop all this things, no worries you can go heaven na here I stand gidigba