Small as it seems : A Freewrite

in Freewriters3 months ago

I dey buy.... Just send funds make I use am come confirm the condition of the kidneyI swear na 2 naira.

As small as it seems e for help my lifeCan someone show the words to get the C abeg, been able to get the BT remaining the CSome people mumu ehn. One send e con put payment for USDTDo I....main while , ton memes are giving green signalsLol. we’re going to 30k back.

You say market never clearNo be all group wey in drop calls e go remember. So na everybody dey follow you for there?

But wetin I no want make he dey do na to dey post wetin he no drop.

Bro e fit drop am make u no see amI thought I was the only one who had this thought 😂😂😂Some no go drop yet na laugh them go dey laugh if matter like this come up.

Sort:  

Congratulations @macmontee! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You distributed more than 1000 upvotes.
Your next target is to reach 1250 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

Our Hive Power Delegations to the May PUM Winners