The Right One : A Freewrite

in Freewriters3 months ago

alright Boss I will keep this advice.I Dey fight code for here..

No make I swear for you, bossVery important... Your laptop might go from deliverance to engineer...he fit fry and no cast all the demons out u still need some...

Some of them.allow you high on code-ing😮‍💨Expo is basically fine, at least, dev server for any complex native tintch ...wetin dey do you no do me, i just prebuilt my expo app, now the thing no wan work again, i have always disliked expo until the recent conference them talk say he don good, now i regret using itmake i leave this play play for una.... cus the thing is just uneccesarily hard😹😹😹😹…

Guy, I don leave Native for who get am..

I don focus on my backend… na Wetin Dey kuku give me money pass. Be that..i too fine for that one... I for like acting and public speakingsee am ooo... the thing chop like 5gb of my data just to prebuilftch... if you see wetin i dey cook

nah me be designer, frontend dev, backend devanything with blood money income and is legit kindaall of you here should tell your CEOs that have money you need DevRs .... let them bring proposal i'll choose the one with biggest money .... and influence .... be fast with it abeghmmmm... DevR it is ....

Udemy way>>>>> then LinkedIn way>>>no worry i go find something for unaleave me and my delulu... wetin you dey do for coding sef mostly . no be delulu?Better commot Delulu land fast fast…

Make you go fix your bugsu no go like make i dey organize hangouts for una with company funds?

You no go like ac for your house?

you nor go like 32inch monitor

see i dey give you manifesto like this oooo