Fowls Cage : A Freewrite

in #proofofbrain4 hours ago

image.png

Fowls of the se cage
I miss all of una
I no no how that man they take see things, like the thing de always surprise me. Wetin Henry don do as a coach to even hype so far. E might do at the long run but for now e never really convince anybody. But wuso de see otherwise
He never really abi he nova convince anyone at all
Person wey de drag with gaudiola for oge eyes

LGBTQWWE
Not all good players make a good coach

Henry might be guru later in his coaching career, but for now, it is meaningless hyping him
Wetin dey do Oge be say he dey look Henry youth coaching career
Professor oge go see otherwise o
Getat
I shake my head for that man sha
Gay's
He dey good with handling youth tes but u see being the main man for senior te has been an issue over the years
Lol