You are viewing a single comment's thread from:

RE: Snaps Container // 11/10/2025, 4:12:00 AM

in Snaps14 days ago (edited)

Do you know know that there's Joy being with you brothers and sisters. Being with yes was really good I enjoyed staying with them

Sort:  

Ozi this is too early now.
U wan mak people dey salivate throughout the day ??

As I no chop nobody go get peace here including you , you think sey I dey play 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😁😁😁

Hahahahahahahaha chaiii

Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣
Good morning dear how are you doing

Am good and u

Am okay

Ohhh my goodness, Ozibaby why will you want to lead us into temptation this morning, how did we offend

Hahaha no worries Una go hear today no be small temptations 😜😔😜

Hewwwww I think I will leave snaps for you today, you are an agent of enjoyment temptation

Hahaha 🤣🤣🤣😂
If I no chop the food now make I post am here now ☺️

How I go believe say you no chop am, e get where I don catch you dey drag beeroooooo and plate of food dey your side

Hahaha 🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂
No be me ooo

I go cast you nowooo, I see am well aoo

Hahaha if no be @preshy007 wey go post me where I dey chop theirs casting for no happen 🤣😂🤣🤣 and she promised me sey she no go post am 🤣🤣🤣😂😂😂😂😂

Really amazing recipe

Yes dear

This is appetising, please send mine asa

Okay dear I will send it

Okay I'm waiting

No problem just dey wait 😁😁

Very tantalising 🥱

Yes oooo

This is juicy and nicely peppered.

Yes dear