You are viewing a single comment's thread from:

RE: Snaps Container // 11/10/2025, 4:12:00 AM

in Snaps14 days ago

Hewwwww I think I will leave snaps for you today, you are an agent of enjoyment temptation

Sort:  

Hahaha 🤣🤣🤣😂
If I no chop the food now make I post am here now ☺️

How I go believe say you no chop am, e get where I don catch you dey drag beeroooooo and plate of food dey your side

Hahaha 🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂
No be me ooo

I go cast you nowooo, I see am well aoo

Hahaha if no be @preshy007 wey go post me where I dey chop theirs casting for no happen 🤣😂🤣🤣 and she promised me sey she no go post am 🤣🤣🤣😂😂😂😂😂

Hahaahhahah
I no post that particular one ohhh.
I just pity u mak u for no cry🤪🤪🤪

Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Lolzzz

You dey hearam she no post the real one, you people will never make heaven

Hahaha 🤣🤣🤣🤣 if I go heaven now I no go they chop all this things, no worries you can go heaven na here I stand gidigba