Next season, he's an automatic starter, and I'm hoping he doesn't joke a lot.He really improved and did well at Real Madrid last season, and I believe it is largely due to stiff competitionMake I use am go chop abeg
Hunger deyEverything no be attack sha.. read again..Rudiger!
That guy they said will not feature for Madrid easily. Na wa🙂But e won you champions league... What next sirHavertz as a 9 can't win you title(league)He should have had atleast 3 goals in this matchBut why the transaction sef go failAnd na for the eth mainnet this thing don happen since them hack amI just dey search some old wallet for trust wallet that year
So I jam d $8 eth
Then I send am go the hacked wallet...
Then I ope stakeland site to unstake
I even confirm transaction self..that is to show say d eth stay that long..but transaction cun fail along d line...The hacker don put notification for the walletI get but I wan hear somethingHow long the eth stayed before e transfer go the old walletSo I say make I send d 8$ so I fit unstake and send out alsoI wan unstake meme na
Some days ago wey I try to unstake just to see cost of gas fee, I see $5.3Too much money dey do u
👏I just send 8$ eth enter that my hacked wallet..I see d 8$ for one old wallet
Guess weytin happenWhy u go even send $8 there
U be goat?Musiala dey 3 goals ryt ?Baba dey use style work shaLotsa host nation advantages in the gameThe build up to the second game is sweet! Lots of passesToo cruel.. referee could have used his discretion sha.. fingers ooo