Me I no wan talk about this post sef
Make I talk about u, hehe
Anytime wey I just see your picture na so I just dey remember one babe wey I been like dat year
Everything about u just so resemble am
Bia , e b like u no go dey put your picture again so dat I no go dey fantasise, lolz